köpek eğitimi istanbul satılık doberman

Why Lyrics by Olaoluwa

Olaoluwa - Why Lyrics

Why Lyrics by Olaoluwa

Notable singer and songwriter, Olaoluwa full lyrics to his hit track titled, “Why (Lyrics). This song is now made available on 9janote.ng for fast download.

Please keep visiting our site for more trending updates on Music, Music Videos, Lyrics and more.

Why Lyrics by Olaoluwa

Girl i recollect sey na wetin you talk

After this one me i can never love

You want me to leave tell me less mo ma lo

Abi you think say me i phor

Oh Anita why, with your nice scent

You left me, It was so red

I treat you nice, but you can’t tell

Your eyes were over there

 

It wasn’t for the best

You did what you wanted

Take my heart you put to let o

Why why why why why why

 

You tell your mama say I’m the best

But for your mind you get the rest

Jaiye lo you be the best o

Why why why why why why

 

If i do you wrong for my life na taboo

Dey till i die like tattoo

If i rough pour me shampoo

Baby my life na for you

If you ever chop my money, na cruise

Baby sha ma shey lo na for you

Buy for myself buy for two

My oyinma obianuju

 

Eh

Ka jo ma jo

All your body o

All upon on me o ah

You ever need somebody o

Call upon me o

I’ll be running to you

Baby jor ma berejo

Gbe sun mo mi

I’ll be loving on you

Leyin re koselomi o

My my lady

My my lady ahhhhhh

 

It wasn’t for the best

You did what you wanted

Take my heart you put to let o

Why why why why why why

 

You tell your mama say I’m the best

But for your mind you get the rest

Jaiye lo you be the best o

Why why why why why why

 

If i do you wrong for my life na taboo

Dey till i die like tattoo

If i rough pour me shampoo

Baby my life na for you

If you ever chop my money, na cruise

Baby sha ma shey lo na for you

Buy for myself buy for two

My oyinma obianuju

 

Take a step by check lyrics for other songs, Click the “Lyrics Category” including latest music mp3, Click the “Music Category”.

 
 

You May Like

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

kacakbahissitesi.net guvenilirkacakbahis.com">guvenilirkacakbahis.com